Yomi gold biography
•
Actor Yomi Gold announce separation from im wife
Wia dis foto komma from, Yomi Gold/Facebook
Nollywood actor Yomi Gold wey dey popular for Yourba feem don announce separation from im second wife, Meenah.
Di actor wey im real name na Yomi Alore say dem decide to go dia separate ways as love don die for dia relationship.
Dia separation dey come barely one year afta dia marriage.
Yomi wey announce di end of dia marriage on im verified Instagram konto say na di two of dem decision and e want make dia families understand.
E post say “Wen love die for relationship, make nobody force am.”
E add say im wife, Meenah na beta pesin and no deserve man like am.
“She go make a great and loving partner to a far beta pesin dan me.” E tok.
Dis article contain content wey Instagram provide. You fit wan read di Instagram and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
•
Yomi Gold
Yomi Alore (popularly known as Yomi Gold) was born on April 16th, 1980, in Kwara state, Nigeria. He is in no way related to Aina Gold well asides them being colleagues. He is a Nigerian actor and businessman.
Yomi Gold Age
Yomi Gold is 44 years old.
Yomi Gold Early Life
Yomi hails from Ilorin, Kwara state, where he grew up and had his primary education. He completed his high school in Ibadan and studied at the Univrsity of Ilorin where he babgged a Diploma in Public Administration.
Yomi Gold Career
Yomi started as a rehearsal boy in 2004, and professionally in 2010. He joined the Odunfa caucus 2004 through Alhaji Yinka Quadri who happens to be his mentor and direct boss in the industry. Yomi is one of the fast-rising ung actors that the Yoruba Movie Industry has produced in recent times. He has featured in numerous movies some of which are: Street Girl, Wendy, Oro Obirin, Oko ni no fe, and Teekay.
Yoim
•